Beyonce – ja ara e ft Burna boy (Official Video Lyrics)
Beyonce – ja ara e ft Burna boy (Official Video Lyrics)
Watch the official video of Ja ara e by Beyoncé ft Burna boy. Don’t forget to subscribe for more!
? SUBSCRIBE AND HIT THE BELL?
TO GET NOTIFICATIONS ABOUT LATEST HITS!
SUBSCRIBE ➜ http://bit.ly/2LAFoPO-GetWet
…………………………………………………………………….
POST SPONSORED BY BENINFO 247 (
http://bit.ly/2XgguJZ-Benin-Republic-Portal)
STUDY IN BENIN REPUBLIC UNIVERSITY
http://bit.ly/2XgguJZ-Benin-Republic-Portal
Apply For Admissions Into Top Accredited Benin Republic Universities
http://bit.ly/2MN9Gzy-Top-Accredited-Universities
Admission Requirement
http://bit.ly/2XcSYO9-Admission-Requirements
……………………………………………………………………………………
✅ FREE BEST MUSIC PIANO TRAINING
http://bit.ly/2V0N56a
✅ FREE BEST MUSIC AND VOICE TRAINING
http://bit.ly/2V43s2d
lyrics
[Intro]
(Eheeeeeeeeeeeee)
Ko jupa, ko jupa
(Eheeeeeeeeeeeee)
Ko juba, ko juba
(Ahhhhhhhhhhhhh)
Ko jupa, ko jupa
(Eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)
[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o (x2)
Your tongue go confess o
Your head go correct o
U no go forget o
Shey, you get the concept
[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara, ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara, ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara, ja ara
For miraculous blessings
Ja ara, ja ara, ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara, ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara, ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara, ja ara
[Verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o (eh, eh)
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out ‘pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out ‘pon the road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you’re close to
[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara, ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara, ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara, ja ara
For miraculous blessings
Ja ara, ja ara, ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara, ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara, ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara, ja ara
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out ‘pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out ‘pon the road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out ‘pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out ‘pon the road
Watch out
[Outro]
(Eheeeeeeeeeeeee)
Ko jupa, ko jupa
(Eheeeeeeeeeeeee)
Ko juba, ko juba
(Ahhhhhhhhhhhhh)
Ko jupa, ko jupa
(Eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)
OTHER HITS
SIMI – By You (Official Video) ft. Adekunle Gold
https://www.youtube.com/watch?v=I2I_5eraBPo
Mahalia – Simmer (feat. Burna Boy)
https://youtu.be/GxjpzUgZvbo
Di’Ja – Baby https://youtu.be/qolzyHDAJLs
Flavour x Semah – MERCY
https://youtu.be/aruFFtzkJbA
korede bello the way you are;
https://www.youtube.com/watch?v=f1hwsr-jUJg
TIMAYA: https://youtu.be/3WJk1NYYMrY
LARRY GAAGA FT WIZKID – LOW
https://www.youtube.com/watch?v=DqumxhmjqbA
YEMI ALADE FT RICK ROSS – OH MY GOSH
https://www.youtube.com/watch?v=XrRFGfu_bmc
RUDEBOY – Reason with me
https://www.youtube.com/watch?v=SufHeHcY5nQ